Monday, June 17, 2019

LYRICS: Burna Boy - ANYBODY





Verse 1



I don check my energy, I no get time for no enemy

Tori kpe wan ley to mi
Nothing wey person never see, omo nothing wey person never see
Forget e, I say fashi

Bridge


Oni soon expecting

Take a wongba di eh gente
I dey cackoo dey kpese
Jejely jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Na now me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Chorus
ANYBODY
Wey no want to sugi
ANYBODY
Wey no dey carry body
Knack am something
Knack am something
To ba ta fele fele
Knack am something
Verse 2
You wan chop but you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gan gan gan
I sha know say the time go come
Omo, I know say the time go come
When you no go fit learn no more

0 comments:

Post a Comment